Elikem Kofi - Corner (feat. Rehmahz)

Wetin a man no see
Wetin a man dey fear
Me, I dey my side oo
I just dey for corner, corner
When them talk like this
Them sound a Pharisee
You know what time it is
When you hear Ahee, Ahaa
So what's the play
Can't come and kill myself
Because of what they say
I just dey pray so the blessing come my way
I dey my lane. Get to work like Andalé
Every night and every day
For the people in the
Corner, corner, corner
I dey my side, I dey for
Corner, Corner, Corner
Na Baba God, He dey my
Corner, corner, corner
Na Baba God, He dey my
Corner, corner, corner
This one's for people in the
Wole oooh
E get times wey the pressure wan dey do me
Corny oh
I get one wey dey always stand by me
Tension
I no dey feel tension
Stand on
Top of all wey you mention
So what's the play
Can't come and kill myself
Because of what they say
I just dey pray so the blessing come my way
I dey my lane. Get to work like Andale
Every night and every day
For the people in the
Corner, corner, corner
I dey my side, I dey for
Corner, Corner, Corner
Na Baba God, He dey my
Corner, corner, corner
Na Baba God, He dey my
Corner, corner, corner
This one's for people in the
Wetin you want, Wetin you need
You no dey see
If you believe, you go achieve
No bi small ting
Anything you want o
But jealous, envy go come through
I'm watching my back, facing my front
S.P run it up
Corner

Written by:
Elikem Adjorlolo, Onah Ahonye

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Elikem Kofi

View Profile