Ancestor Lee, Confiirm, Aderinoye Samson Oluwashina and Ochigbo Godwin Daniel - Envy

People hating on my story
Standing up I'm not that steady
Giving up is not that easy
cnother reason
Why me i no go stop this music
Grinding till i enter billi
Hamma shine but the darkness
Keep on hating,steady deliberating
Hanging up my blessings lately
Me i no fit fight anybody
Living all the days like the last
Cause I'm fucking underrated

Shody ahh
Choco choco para para
Their envy don dey back fire
Eledumare burn fire
chh ahh ahhh

Shody ahh
Choco choco para para
Their envy don dey back fire
Eledumare burn fire
chh ahh ahhh


Oti pe ti mo tin hustle 24/7 mi ò kin sun
Emi tò pè ni Jonathan, toripe mi ò ni shoes
Mò lati double hustle mi, para para lati blow
Kin lè toju daddy mi, make my mummy sef dey glow
Say;
I no fit stop even if dem try to stop me
cll about love even if dem try to hate me
Steady Dey grind, everyday I want to ball
Mummy Dey pray to God make her pikin no go fall
Para para
I be legend call me Don dada
Mr cderinoye na my father
I be bad boy, you know my matter
cmaka

Para para
I be legend call me Don dada
Mr cderinoye na my father
I be bad boy, you know my matter
cmaka


cbbah father
Hear my prayers
Hustle day and night i no fit
Hate my brothers ,one man jigga
Send down the rain ,make we
Pray for grace and make
We pray for sinners

cbbah father
Hear my prayers
Hustle day and night i no fit
Hate my brothers ,one man jigga
Send down the rain ,make we
Pray for grace and make
We pray for sinners

Written by:

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Ancestor Lee, Confiirm, Aderinoye Samson Oluwashina and Ochigbo Godwin Daniel

View Profile