Wonder Thunder - Shackles

Call me wonder thunder oh yeah yeah
I wan talk my mind
I wan talk my mind oh
I wan talk my mind oh
Born bad nigga to the core
Ati je nshewu Koni shewu

Recruit
Recruit
Recruit
Make i write my statement

Recruit
Recruit
Recruit
Make i write my statement

Recruit
Recruit
He goodu
Make i write my statement

Recruit
Recruit
Recruit
Make I write my statement oh yeah
Enlighten lighten
People no dey enlighten lightened Ye
He go better since 1960s
See palava
Till dem born me in the '98
People suffering and smiling
Grownups feared for their lives night n day
Political and religious leaders
Scamming pass Yahoo boys
Yeahhh
Wetin dey

Put us in shackles more than we can handle yeah
Wetin dey
Me smoke me banku yeah cuz It boost up me IQ yeah
Wetin Dey
Snake in your circle can bite up your ankle
Wonder thunder oh yeah yeah

Recruit
Recruit
Recruit
Make i write my statement

Recruit
Recruit
Recruit
Make i write my statement

Recruit
Recruit
He goodu
Make i write my statement

Nobody want honesty
They just wan be right
And dem
They take delight
In all ur fight
Black vs white
Jah shine the light
Population control
Many dem don pai

Make u wake up
And fight for ur rights
One day na 6 feet
One day we die
Take all land
All the finance
Just one percent
Dem the elites

Enlighten lighten
People no dey enlighten lightened Ye
He go better since 1960s
See palava
Till dem born me in the '98
People suffering and smiling
Grownups feared for their lives night n day
Political and religious leaders
Gbadun pass Yahoo boys
Yeahhh
Wetin dey

Put us in shackles more than we can handle yeah
Wetin dey
Me smoke up me banku yeah ,cuz he boost up me IQ yeah
Wetin Dey
Snake in your circle yeah. Can bite up your ankle
U Dey hear u deybhear
Snake in your circle bite up your ankle yeah
Born bad niggas to the core
Call me wonder thunder oh yeah yeah

Written by:
Awosiji Isaac

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Wonder Thunder

View Profile