B Reign - Konami (feat. Mizzylegend)

Oba B Reign again
Ahh Nana seke!
They call me the one that they feh
Ice SETINBLOCKERWARFLURUPHYJIGY
IREWESI JADE!

Them say money come me I come
They say make I wait for my turn
But anywhere we dey we turn up
Nhanhanha nmhnanha
As a bad man meh I luck up
Them be wan carry me play make them f^ck off
How many beat Dey waylay make I chop off

Them follow one way me I change the game
Some Dey there them Dey chase the fame
We be candidate

This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi
This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah

This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi
This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah

Hello moh sorry sir
Koyeke ma worry sha
Some nigggas all for the money won ti gbebo forisha
Idi nla nla ninu PJ losi onitsha
Wetin happen then I no fit to tell the story sha

Game wey no be game of throne
Wey no be game of phone
Dapada won ti feh yo phone
Bustop wey I Dey Dey wait for my turn
Dubai Kenya Marley garatan

Unbeaten but 10-0 emajese
Awon skele nla nla deh loman jese
Omoeniyan tuni ah oma'n da eshe
Omo oro ton teh lappy kosi ni koma woshey

Ti asiko ati su bato idi mala no long cap
Toba ni aye easy omo na setup no gock ham
Iya toje mi ogbodo je omomi na the main thing
Daddy ni oye kinti Blow even mom is waiting

Them say money come me I come
They say make I wait for my turn
But anywhere we dey we turn up
Nhanhanha nmhnanha
As a bad man meh I luck up
Them be wan carry me play make them f^ck off
How many beat Dey waylay make I chop off

Them follow one way me I change the game
Some Dey there them Dey chase the fame
We be candidate

This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi
This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah

This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi
This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah

For this game me I calcu
If I fail am nah taboo
Forget say I no Dey fumble
Who Dey wan Dey tackle ?
I pray for my circle
I show less than I can do

Me I show more love than I'm getting now
I'm getting non but I'm giving out
Omoope niwa we no be criminal
Abeg make them free me now

Mama see see see tara sea for the baby
See me I Dey Grind for the money koti pepe
If a nigga fuck with me orogo oti gbegbe
Taba gboriwole won a lomo ologo ti de de

This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi
This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah

This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi
This game no be that Konami
Wey we Dey play together ninu iyara mi, yeah yeah

Written by:
Yeye Samuel

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

B Reign

View Profile