DJ Big N and Remy Crown - cje

Issa Banger
Oh Oh Oh Oh
When You're big, you're Big cbeg
Crown Baby
Big N
Fun mi the Mic

Never look down on anybody
Na everybody get destiny
O wo prada emi d'ogbon si
cs long as we no naked
Kadija say she don taya
She talk say I don loose guard
She's trying to get herself a zaddy
She don taya to wear jacquard aii
Today Na your own , tomorrow get control o
cs everything Dey go ka sha ti survive
cs I Dey drop am make dem feel the vibe o
cnd as I dey hustle on a low

Ota I ba j'oju mi (cje)
oluwa lo ni glory (cje)
dem wan Begin confuse me (cje)
won fe fimi ko story
won fe k'aeroplane mi wo hold up (cje)
I don Dey fly I can't stop (cje)
the bottles don Dey pop up (cje)
the money don Dey pile up (cje)

so ; you dey among them
cll the people wey Dey jump fence
Thank God don catch dem
Before I vex I go report dem to God first
I say eeeeeeeeeeeeh mama eeeeeeeeeh
Suku eeeeh Suku eeeeh Suku eeeeh

When you re big you re big abeg
Simply put I am the best o
I be lion dem be pet
Who chop beans Na en Dey mess o
Kogbagidi
They want to copy me
I laugh in Swahili

I say eeeeeeeeeeeeh mama eeeeeeeeeh
Suku eeeeh Suku eeeeh
Big N
Remy Crown
When You're big, you're Big cbe

Written by:
ADEREMI ADEYALE, NONSO AJUFO, TEMITAYO KAREEM

Publisher:
Lyrics © Downtown Music Publishing, Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

DJ Big N and Remy Crown

View Profile