Taurine TH - Kaluba

I do the most when am I love na money I Dey find I don sit up
We are not the same na the insult na who dey work na em get the pay
Man Dey find kaluba the focus na big bag
Man Dey find kaluba
Man Dey find kaluba matter many full ground
Man Dey find kaluba
Man Dey find kaluba I wan no look rural
People are snakes ain't no ruler dem wan smoke me like suya
Da di da da da da da
Dem wan kill my light I dey shine
Da di da da da da da
I no stay one place i dey shine
Da di da da da da da
I dey on my cruise
Da di da da da da da
I wan blow my balloon
Man Dey find kaluba the focus na big bag
Man Dey find kaluba
Man Dey find kaluba matter many full ground
Man Dey find kaluba
Person way don even finish em own race
No fit to finish my own race
Cos I know wetin I dey face
God knows I dey try I wan go far dey find aza
No time for sleeping
God knows I dey try i dey find aza
I wan go far
No time for sleeping
La la la la la la la
Hmmmm hmmmmmm hmmmm
La la la la la la la
Man Dey find kaluba the focus na big bag
Man Dey find kaluba
Man Dey find kaluba matter many full ground
Man Dey find kaluba
Person way don even finish em own race
No fit to finish my own race
Cos I know wetin I dey face

Written by:
Ayodotun Ayorinde

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Taurine TH

View Profile