Bonze WeTheTeam - Ma bebe

Odoyewu uhh uhh uhh
Uhh uuh uhh... uhh uhh
We...
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe eh eh... (E yeah)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe eh eh (E oh e oh)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E yeah)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E yeah eh eh)
Tell me wetin i go do oh...
Cus i can't get you off my head now
Tell me wetin i go do
Anything i'll do for you
Tell me wetin i go do oh, make know yeah
Girl me wan tell ya make you know oh
That you're the medicine wey fit cure me soul
Me i don't mind wetin the people talk
If them bring another you sef still na you i want
What ah somebody daughter with ah heart of ah gold
God fearing and decent never got herself sold
Me love for you e differ and will never grumble
Me ma always keep you warm so you'll never catch cold oh
Some other girl's them wan come closer
But i'ma tell them to stay far...
Girl you're all that i want now
And ya already got me all over
So long as you gonna be loyal
I'ma give my heart and soul now
So ya fit make em you own
Cus me forever wan be ya own
Hear what me say... eh eh
Hear what me say... eh... eh eh uhh... uh
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E yeah)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E oh, e oh)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E yeah)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E yeah eh eh)
Tell me wetin i go do oh...
Cus i can't get you off my head now
Tell me wetin i go do, do do do
Anything i'll do for you
Tell me wetin i go do o make i know oh uhh... yeah
Girl take it easy, baby slow down
Just wanna talk to you about this oh my love
Na you fit make me head cool down
Cus i can't stop thinking of you every whole night long eh
See girl nobody ah fit know
The things you make me do girl nobody ah fit do
The way you make me feel girl nobody ah fit do
This song you make me sing sef nobody wey fit give me this vibe
Wetin you want make i do my love
Girl for you me i fit go fight war
I've never felt this kind of thing before
So on this journey i ain't giving up on you
Nobody ah fit know uhh
Girl listen nobody ah fit know uhh uhh... uhh
Nobody ah fit know uhh
Bonzefini o, say na me sing this song... for you
Ahn shei you know uhh... uhh uhh...
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E yeah)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E oh, e oh)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E yeah)
Ma bebe...
Odoyewu ma bebe... (E yeah eh eh)
Tell me wetin i go do oh
Cus i can't get you off my head now
Tell me wetin i go do, do do do
Anything i'll do for you
Tell me wetin i go do o make i know oh... uhh yeah
Ahn shei you know uhh... uhh eh
We...
Bonze and friends again... oh
Uhh uhh uhh
Odoyewu uhh uhh uhh
Uhh uhh uhh
Odoyewo uhh uhh uhh
Eyea eyea
Uhh uhh uhh
Odoyewu uhh uhh uhh
Uhh uhh uhh
Odoyewo uhh uhh uhh

Written by:
Idubamo council

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Bonze WeTheTeam

View Profile