Swag Boy - Hustle

Skrrr bang bang
Steady hustle on a daily daily no freedom
Spending Mooney white nigga said he want refund
Credit cards we trading trading like bitcoin
Steady on my grind I pray I live long
Steady hustle my nigga
Spending money my nigga
Credit cards my nigga
Working hard my nigga
Na money we dey find everyday
Money be the work everyday
Money we dey chase everyday
Na money be the plan everyday
Money we dey plus everyday
The waka you dey waka with boys
Money be the matter you dey kala wit d boss
Omo shey na wetin Dey be your father e dey mad
You dey overdose things you para with the gods
Nine milly gunshot to the bastard
Wey dey backstab wey go kill am we d gangster
We d frauster not the pornstar like a rockstar
Mamasita and a boxer
Tell me how you did in the club
When them the boys dey pop you dey pop them pop
Smoke a lot of weed in the church
When the guy them dey puff you dey puff them dey puff
Skrrr bang bang for the boys them
Skrrr bang bang for the men them
Skrrr bang bang for the guys them
Skrrr bang bang for the gang them
Skrrr bang bang for the boys them
Skrrr bang bang for the men them
Skrrr bang bang for the guys them
Skrrrr skrrrrrrrr
Steady hustle on a daily daily no freedom
Spending Mooney white nigga said he want refund
Credit cards we trading trading like bitcoin
Steady on my grind I pray I live long
Steady hustle my nigga
Spending money my nigga
Credit cards my nigga
Working hard my nigga
Skrrrr bang bang

Written by:
Emahandrick Igwe

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Swag Boy

View Profile