Godwin Jay - Chineke meh!

Me (Sign me)
(Hand all the matter wey con...)
Sign me (Sign me)
(Hand all the matter concern…)
I no be anybody but you love me
If no be for your grace dem for don kpai me
Even when I stray you no loose-guard me
You put your hand for all the matter wey concern me
Baba God this your love I no fit complain oh
How you take you take dey run am I no fit explain oh
All the better things wey you do for me ohhh
Chineke meh!
I don't understand why you do all your for me
Chineke meh!
For all that I am I give all the praise to you my daddy
Dem no gree sign me (Sign me)
E no concern me (Sign me)
You put your put hand all the matter wey concern me
Dem no gree sign me (Sign me)
E no concern me (Sign me)
You put your put hand all the matter wey concern me
Dem no gree sign me
E no concern me
You put your put hand all the matter wey concern me
Dem no gree sign me
E no concern me
You put your put hand all the matter wey concern me
I know say I no deserve your grace
But you dey shower your blessings all over me my Lord (Ah ah ah)
Dem put the crime wey I no commit for my head
But I call and you came to rescue me (Ah ah)
You give me plenty joy and remove my pain oh
Everybody come follow me gyrate oh (Ah ah ah)
See the better things wey you do for me ohhh
Chineke meh!
I don't understand why you do all your for me
Chineke meh! (Chineke meh!)
For all that I am I give all the praise to you my daddy
Dem no gree sign me (Sign me)
E no concern me (Sign me)
You put your put hand all the matter wey concern me
Dem no gree sign me (Sign me)
E no concern me (Sign me)
You put your put hand all the matter wey concern me
Dem no gree sign me
E no concern me
You put your put hand all the matter wey concern me
Dem no gree sign me
E no concern me
You put your put hand all the matter wey concern me
Sign me (Sign me)
You put your put hand all the matter wey concern me
Sign me (Sign me)
You put your put hand all the matter wey concern me

Written by:
Godwin Amaku

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Godwin Jay

View Profile