Bonze WeTheTeam - Hold me down

We...
Hold me down... (down...)
Come hold me down...
Hold me down
Make you come hold me down...
Oh... yeah
Say make you come hold me down oh
Girl make you come hold me down ahn, (hold me down...)
Well I been concentrate
Then Omotena come did some dirty whine and she ah make my mind done dey
(Oh now my mind dem dey)
As she whine to the rhythm and bass
Only two seconds everywhere done kpep on top her case
As she whine to the rhythm and bass
Again, ah girl ya know oh...
You've got everything way me need in me life
Get me your list, me wan make you me wife
I'll be your ship, girl come captain me life
You fine and you get sense
Nothing wey you dey lack from your feet and climb to the top
My body is vibrating nonstop
I feel your body kept calling me loud
And at the same time, you cooling me down...
Oh oh...
So girl come hold me down...
Hold me down...
Make you come hold me down...
Oh... Yeah
So make you come gold me down oh
Girl make you come hold me down ahn
Hold me down... baby
A girlie this your body hit me like stone
Oh no your beauty threw me a stone
And now my heart done catch am
I choose over silver and gold
Damn no matter what me being told
A girl me no go backdown
Yes na you de ginger my soul
Agirl na you ginger my soul, (shei you know.. ah....)
So me no fit leave ya and go
Believe me no go leave ya and go (go oh)
Girl i feel your vibe through the cellular
Girls them with beauty and brain ain't regular
A girl you're such an international badman killer
Your dirty whine dey make the man them shiver and choke... oh
Cuz you fine from your feet and climb to the top
My body is vibrating nonstop
I feel your body kept calling me loud
And the same time, you cooling me down...
Oh oh...
So girl come hold me down...
(Hold me down...)
Make you come hold me down...
Oh... yeah
So make you come hold me down oh
Girl make you come hold me down ahn, Hold me down... baby
Hold me down, down, down
Hold me...
Hold me down, down
Make you come hold me down...
Oh ho... yeah
Girl make you come hold me down oh
Make you come hold me down ahn, hold me down... baby oh...
Eh eh eh...
Ahn shei you know...
Eh eh eh... we...
Uhh uhh uhh...
Uhh uhh...
Hold me down...

Written by:
Idubamo council

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Bonze WeTheTeam

View Profile