Ce'j - OH BEMBE

Mr maya maya
Oh oh wa wa
Oh bala bala yeah yeah
Uh

As I see you
Naso I follow you go (Say I follow you go)
Shey you go follow me go (Shey you go follow me go)
Anywhere that I go to (Where that I go to)
I be man wey gentle o (I gentle o)
I just wan Dey killi show (I Dey killi show)
Mi ofe soro (Fe soro)
I just wan Dey jisoro (Mofe jisoro)
Oh no sorrow

Oh bala bala (Oh sempe)
Oh bembe (Oh bembe)
Oh bala bala (Oh bala)
Oh bembe (Oh Delilah)
Oh bala bala (Oh jubadi)
Oh bembe (Oh bembe)
Oh bala bala (Feeling the banger)
Oh bembe hmmm (Party scatter)
Oh bala bala

I just wanna wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana (Party people)
Wana wana wini wini
I wan wini wini wana wana
Wana wana wini wini (Oh yeah)
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini (That's right)
Wana wana wana wana
Wini wini (Let's go)

Dj ASAP
Bring it back ASAP (ASAP)
Dj ASAP
Bring it back ASAP (ASAP)
Cej on fire
Dj ASAP (ASAP)
You gotta bring it back ASAP (ASAP)
Dj ASAP (ASAP)
Bring it back ASAP

Oh bala bala (Oh sempe)
Oh bembe (Oh bembe)
Oh bala bala (Oh bala)
Oh bembe (Delilah)
Oh bala bala (Oh jubadi)
Oh bembe (Oh bembe)
Oh bala bala (Feeling the banger)
Oh bembe hmmm (Party scatter)
Oh bala bala

It goes down ina my party
Plenty figure 8 me girls dem naughty
Dem ready knack you for bed
Or ina the dining, sitting, standing
Make you cum in a hurry
For my party there's too much ikebe
For my party plenty iberibe
Boys go use money collect your kele
Men wey Dey ball like everyday

Oh bala bala (Oh sempe)
Oh bembe (Oh bembe)
Oh bala bala (Oh bala)
Oh bembe (Oh Delilah)
Oh bala bala (Oh jubadi)
Oh bembe (Oh bembe)
Oh bala bala (Feeling the banger)
Oh bembe hmmm (Party scatter)
Oh bala bala

I just wanna wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini
I wan wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini
Wini wini wana wana
Wana wana wini wini (Keezy)
Wana wana wana wana
Wini wini

Dj ASAP
Cej on fire

Lion mix

Written by:
Chukwuebuka Chinedu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find