DAVID ISRAEL - AMAKA

Everyone is asking
Wetin dey happen
Na she dey make me craze
I've tried to love another
But it seems na she wey get the space
There's nothing I won't do to put a smile upon her face
Na she be the sugar for my tea
My one treasure traced
Amaka oh
Amaka amaka
She dey make me feel alright
So pretty as the stars
Amaka oh
Amaka amaka
She am gonna make my wife
With her I can't be sad eh
Amaka oh
She's pretty and Nice
So much love in her eyes
With her in your life
Everywhere na paradise
She dey kill me die
Oh my God I want to fly
The girl too fine
She get am front and behind
Achalugo Achalugo
Asampete mo
Asampete mo oh
Ego oyibo Ego oyibo
Udara mmicha udara mmicha
Eh wetin dey happen
Bae you don do me something
Shey you lock me for bottle
Cos I just can't resist you
Eh wetin dey happen
Bae you don do me something
Shey you lock me for bottle
Cause I just can't resist you
Amaka o
Amaka amaka
She dey make me feel alright
So pretty as the stars
Amaka oh
Amaka amaka
She am gonna make my wife
With her I can't be sad eh
Amaka oh
She's pretty and Nice
So much love in her eyes
With her in your life
Everywhere na paradise
She dey kill me die
Oh my God I want to fly
The girl too fine
She get am front and behind
Achalugo Achalugo
Asampete mo
Asampete mo oh
Ego oyibo Ego oyibo
Udara mmicha udara mmicha
Eh wetin dey happen
Bae you don do me something
Shey you lock me for bottle
Cos I just can't resist you
Eh wetin dey happen
Bae you don do me something
Shey you lock me for bottle
Cause I just can't resist you
Everybody knows
You my only one baby
You are my only one baby eh
I Ain't got options
Its you or nothing
You or nothing oh
Baby eh

Written by:
DAVID NEGEDU

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

DAVID ISRAEL

View Profile