Ice v - Champion

Hello
Nah baby boy wey dey sing song
(Said they wanna play me now
But I'm a plain winner
They couldn't play me now
They wanna..
Born sinner playing now
The man ah slay you know)
What a guan ina your place now ?
Call me the champion
SK level, make I faji now
I got so many drinks fi the party now
Cause everybody for naija dey suffer
Sky level champion
Got so many dreams, me no go fit give up
Say me go come through fi another nigga
When everybody for naija Dey suffer
It's a vibe, when I come with my guys we go mashup the place and the people go soji ah
You know say all'a my man dem'a likkle likkle vibe
So make ya better salute when ya see me in the hood
Wanna make a lot of money 'fore I die
You know say all'a my man dem
All'a my girl dem
This no be song
It's another street anthem
Say me haffi move like a layman
But me no dey come to play now
Say me no dey come to play
Me dey steady deliver
So call me the Jumia
Say me haffi move like a lay
Me I steady deliver
So call me the…
call me ahh
Call me the champion
SK level, make I faji now
I got so many drinks for the party now
Cause everybody for naija dey suffer
Sky level champion
Got so many dreams, me no go fit give up
Say me go come through fi another nigga
When everybody for naija Dey suffer oh
If I begin deliver
The people say they feel the fever
Better recognize
Or you will die famzing later
All of a sudden you fit hear say man'a blow
The way I put in work and they calling me Pablo
All of a sudden you fit hear say man a be the champion
Oya give me the belt
Say me I half move like a layman
But me no dey come to play now
Say we no dey come to play
Me dey steady deliver
So call me the Jumia
If I collect money the guys dey follow me
All of the mandem love my peng ting
Say me haffi move like a lay me I I steady deliver so call me the..
Call me ahh
Aye bro
Aye I'm gonna be a flipping billionaire man, stop play
Call me the champion
SK level, make I faji now
I got so many drinks for the party now
Cause everybody for naija dey suffer
Sky level champion
Got so many dreams, me no go fit give up
Say me go come through fi another nigga
When everybody for naija Dey suffer
All of mi gyals, we pull up in Jamaica
We get the shots
Pull'em up in the acres
They call me Ray
But he call me Nu Reggae
When you hear the beat come and do the detty whine
All of mi gyals, we pull up in Jamaica
We get the shots
Pull'em up in the acres
Oh nah nah nah yeah e yeah eh

Written by:
Victory Egbuchulem

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Ice v

View Profile