Sent Silver - On My Own

Before I nor get paper
All of my clothes one sneakers
Hello, I'm busy later
Na so I loose Amaka
Now my matter don enter
Came and I saw and conquer
Enter party I shut down
Na me they be calling dada (daddyyy)
Because when I start am
I nor see anyone support am
When I call everybody japa
On my lane I nor want no yawa
So I call e baba o
I know say only fit run am
Bless me make I bless m mama
Anyone wey nor want comot
Because when I start am
I nor see anyone support am
When I call everybody japa
On my lane I nor want no yawa
So I call e baba o
I know say only fit run am
Bless me make I bless m mama
Anyone wey nor want comot
Now
Anywhere wey me enter
You know say the party dey scatter
Baba say I deserve the medal
Money coming I nor dey bother
Oluwa don dey answer
Nor get time to dey yan ur matter
I stay fly and I'm going high
To see me write application letter
Because when I start am
I nor see anyone support am
When I call everybody jakpa
On my lane I nor want no yawa
So I call e baba o
I know say only fit run am
Bless me make I bless m mama
Anyone wey nor want comot
Because when I start am
I nor see anyone support am
When I call everybody japa
On my lane I nor want no yawa
So I call e baba o
I know say only fit run am
Bless me make I bless m mama
Anyone wey nor want comot

Written by:
Sentinawa Caleb

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Sent Silver

View Profile