Boy Sean - Sugarcane

Give me couple things wey I know know
You sweet me for body down to my soul
If you leave me girl I go kolo kolo kolo
Come to condo for the kondo
After the party private show
Girl I go make you fall in love In love In love

Gentleman but I no send nobody
Whine Fi mi call me daddy
Pocket Dem girls Dem no want you happy
Shey you go be my chargie
Because I go give you loving you dey alright
Giving you loving
Give you loving Go sooth your mind
Giving your loving

Cos you my sugarcane
Surgercane
When you here
I feel no pain
Feel no pain

Cos you my sugarcane
Surgercane
When you here
I feel no pain
Feel no pain

Baby watch and see
You go be my fiancee
Make you no de telling me no no
Make you no de telling me no no no
I no go finesse
But you in fine fine dresses
Baby no de telling me no no
Baby you no de telling me no no no
No go lie
Girl I no chop your eye
Shey you go show my side
Shey you go show my side
Show my side
I no go lie
Girl I dey like your vibes
Shey you see electric vibes
Girl I de love your vibes
Love your vibes
Give you loving you dey alright
Giving you loving
Give you loving Go sooth your mind
Giving your loving

Cos you my sugarcane
Surgercane
When you here
I feel no pain
Feel no pain

Cos you my sugarcane
Surgercane
When you here
I feel no pain
Feel no pain

Baby watch and see
You go be my fiancee
Make you no de telling me no no
Make you no de telling me no no no

Written by:
Boyi Itodo, Okundaye Osahon

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Boy Sean

View Profile
The Second First Impression The Second First Impression