Big Maine - SAY

Big maine
Big maine
I Dey hear what you say
I Dey hear what you say
I Dey listen what you say
I Dey hear what you say
Everything Wey you Dey Tok
I Dey hear what you say
Everything Wey you Dey Tok about me
I Dey hear what you say
I Dey listen what you say
I Dey hear what you say
Everything Wey you Dey Tok
I Dey hear what you say
Everything Wey you Dey Tok about me
Some Dey Tok your matter o
Dey gossip your matter
Dey Tok am rough scatter
Carry my Afro dada
I be your don dada
Everything Wey you Dey Tok about me
Some Dey Tok your matter o
Dey gossip your matter
Dey Tok am rough scatter
Carry my Afro dada
I be your don dada
Everything Wey you Dey Tok about me
Aiye yi ogba gbere
Ki orora shey!
Eni tio ba mo ni lon shey eniyan
Ki orora shey
Ile aye yi tawa my brother
Ko rora shey
Owo epo ni ara aye nbanila o
Kon se ti eje
Oya listen to my story
The story I wan yarn
Everything not funny
Cus I get bloods Wey bad
Life is not in hurry
That's why me Dey frown
Everything Wey you yarn I Dey listen one by one oooo
Life is so bad ooo
Life is so cruel oooo
If you no get the bar them go wish you well oo
If you get the bar them go wish you bad ooo
Why this life com be like this ooo
Hustle for your bar ooo
Hustle for your Doe ooo
Only you come life ooo
We no be two ooo
No friends for life ooo
Except for the mood ooo
That's why me Dey do my things on a low ooo
Hustle for your bar ooo
Hustle for your Doe ooo
Na only you come life ooo
We no be two ooo
No friends for life ooo
Except for the mood ooo
I Dey hear what you say
I Dey listen what you say
I Dey hear what you say
Everything Wey you Dey Tok
I Dey hear what you say
Everything Wey you Dey Tok about me
I Dey hear what you say
I Dey listen what you say
I Dey hear what you say
Everything Wey you Dey Tok
I Dey hear what you say
Everything Wey you Dey Tok about me

Written by:
RAJI EMMANUEL

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Big Maine

Big Maine

View Profile