B-Tone - Attention

Wetin i dey feel is deadly
Girl won kill me
With her package body fitnessing
Girl u know na only you I want and need
Halogen nofit shine like this
Other girls dey try tempt me 247
Non of them afit to compare you
Cause I dey love my baby daily
I send nobody nobi waybill
I know won hear
I no won hear say one brother take you from me
I know won hear
I no Wan hear say them steal my girl with money
Dakun gbo temi ko shetemi jor ololufemi
I love you for you you suppose to love me for me woye yea yea
The attention i dey pay to your love o
The attention i dey pay to your love o
E dey put my mind at ease
E dey put my mind yea yea yea yea
The attention i dey pay to your love o
The attention i dey pay to your love o
E dey put my mind at ease
Wetin baby girl e carry sent from heaven
Over 10 she pass 11
And I dey happy when she smile at me
Halogen nofit shine like this
Other guys dem envy but i am not sending
Me and my baby the journey not ending
And I dey love my baby
I send nobi nobi waybill
I know won hear
I no won hear say one brother take you from me
I know won hear
I no Wan hear say them steal my girl with money
Dakun gbo temi ko shetemi jor ololufemi
I love you for you
You suppose to love me for me woye yea yea
The attention i dey pay to your love o
The attention i dey pay to your love o
E dey put my mind at ease
E dey put my mind yea yea yea yea
The attention i dey pay to your love o
Attention i dey pay to your love o
E dey put my mind at ease woah ye ye ye yea
The attention i dey pay to your love o
Girl I dont wanna give you trouble I just wan love you
E dey put my mind at ease
Ah e dey put my mind Yea Yea Yea yea
The attention i dey pay to your love o
So pay to your love o
E dey put my mind at ease
Oh ye ye ye pay to your love ooo

Written by:
Hamza Noah

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

B-Tone

View Profile
Attention Whore Attention Whore