B-Tone - Tension

Wetin dey worry this btone sef
Person go dey call am e nogo dey pick
I no know wetin e dey feel like sef
Who e think say e even be sef
E go dey show himself up and down
Leave him matter jare
No mind the guy e too dey show himself
Tension i don't want no tension
I just want to make some money
Live my life my way no pressure
I say tension i don't want no tension
I just wanna make some money
Live my life my way no pressure no pressure
Nobody stress me
Make no body tell me say another man dey for back dey talk my matter
Make nobody call me if e nobi money talk
You no say i no get time for quanta
Now i am viral oh my lord
I ain't taking payments in naira
And i stand tall on my words
Till we see the vision get clearer
So i say tension i don't want no tension
I just want to make some money
Live my life my way no pressure
I don't want no pressure pressure
I say tension i don't want no tension
I just wanna make some money
Live my life my way no pressure no pressure
Things nofit belike how e be before
When i was down you nodey pick my call
So many many many nights i cried
So many times i thought that i was gonna die
So them nofit break us no no no
I keep shining omo ologo
So many people thought i have gone solo
Shout out to the people wey show me love
Now i am viral oh my lord
I ain't taking payments in naira
And i stand tall on my words
Till we see the vision get clearer
So i am saying tension
I dont want no tension
I just want to make some money
live my life my way no pressure
I say tension i dont want no tension
I just wanna make some money
Live my life my way no pressure no pressure
Make nobody stress me
Make no body tell me say another man dey for back dey talk my matter
Make nobody call me if e nobi money talk
You no say i no get time for quanta
Biko if nobi money no no no biko if nobi money no no no
Biko if nobi money no no no biko if nobi money no no no

Written by:
Andrew Jeremiah, Hamza Noah

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

B-Tone

View Profile
Nudes Nudes