VILLY & The Xtreme Volumes - Make Me Mad

Yes we know our government bad o
Bad o oh
And we know say the people are mad o
Mad o oh
What we don't know if the people want is change o
Change o oh
Cos what we fight for I'm not sure if it's the same o
Una dey make me mad o
Mad o
Ararara Arararaye
Una dey make me mad o
Mad o
Ararara Arararaye
Una dey make me mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad
Government go come dem go plant flowers
Dem go sweep we road every hour
Second tenure go come dem go loot and kawa
Gather we money go this dey make me para
We see these things happening every day
But we too busy praying to Allah
Pebe epere na poor man prayer
When we go know say
Una dey make me mad o
Mad o
Ararara Arararaye
Una dey make me mad o
Mad o
Ararara Arararaye
Una dey make me mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad mad

Written by:
Oliseh Odili

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

VILLY & The Xtreme Volumes

View Profile