Bank B - More Money

This life say
Na one time we dey
As we dey grind
We dey fast and pray
My people hustle night and day
To get plenty money like dangote
We need to take am
Take am jeje
This life na jeje
We go still dey sempe
The credit alerts
Wire konnect
Na part of the process
Show me where the money dey
Show me where the money dey
More money
Show me where the money dey
Show me where the money dey
Plenty money
I gat money on my mind
And i still want more money
I get fresh cartelmen dem
Wey get plenty money
Owo ni koko
I want plenty money
I wan jaiye mi
Shebi na them talk say
Na who work go flex
We done try our best
Oluwa biko do the rest
One billion dollar
Two billion dollars
The figure dey high me
Dey make me dey staga
Pour me some maya
Cool my temper
Call me my shima
Tonight make we wire
As you dey bless me
Make you bless my niggas too
No be taboo
If you bless us times two
As you dey bless me
Bless my niggas too
No be taboo
If you bless us times two
Show me where the money dey
Show me where the money dey
More money
Show me where the money dey
Show me where the money dey
Plenty money
I gat money on my mind
And i still want more money
I get fresh cartelmen dem
wey get plenty money
You know say money be the main thing
If you're not talking money
Omo you're on a long thing
We no get time for stressing
The best thing investing
And steady harvesting
Shebi the money give you peace of mind
Ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
Shebi the money make you feel alright
Ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
Shebi the money make you feel alive
Ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
Shebi the money make you feel so nice
Ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
Show me where the money dey
Show me where the money dey
More money
Show me where the money dey
Show me where the money dey
Plenty money
I gat money on my mind
And i still want more money
I get fresh cartelmen dem wey get plenty money
I want money
Shey you want money
More money
Plenty money plenty owo
Plenty money
I gat money on my mind
And i still want more money
I get fresh cartelmen dem
wey get plenty money

Written by:
Chisom Nwokorie

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Bank B

View Profile
More Then Trap Money More Then Trap Money