Charlie De Don - LIFESTYLE

They wanna see me fall oh yeah yeah yeah

They Never believe in us but God did
All they want from us is money
Never check on us what we need
How I feel, how I live..
When I pull up they say who's that one
Been awhile so they think am gone
But mi I never quite, I stay defeat, I'm hustling
Till thy kingdom come
For dis life ya na turn by turn
Mi nor go rush am for anyone,
Cos Watin I go do when dem nor go tok
My mama say make I keep it up
& am still going, ain't give a fuck
So make u dey go, I dey for road
I'm on the low, man soon go blow
Before you know, na me go run the show

Now it's happening
Living the life
Catching dem flight
Making it right

Now it's happening
Living the life
Catching dem flight
Making it right

Dat's a lifestyle, life styleee
Cos it's my time, my timeee
Now it's happening

Anytime, Anywhere
Soon as I land dem all dae staire
Na only God , cos I dey prayyy
The money dae come, na so I dey sprayyy
still dey hate, well na you sabi
I'm the Don , Dey know who I be
Mi nor go change, I'll still be me
So u go know, I'm fucking G

They wanna see me fall, mi nor care what they do naa naa
En I prove dem wrong, cos it's happening, happening, happeninggg now happpeninggg
happeninggg

Now it's happening
Living the life
Catching dem flight
Making it right

Dat's a lifestyle, life styleee
Cos it's my time, my timeee
Now it's happening

Written by:
Don Charlie

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Charlie De Don

View Profile