PrinceKid - Superstar (feat. Boy Dripx)

Princekid Ai, International
I be small boy, fighting my way to the top
Mission tough, I carry gun, face my fears I no fit run
Uhh uhhh
And i dey sing song, i da dance a da act film gon
Plus the music na my only option,
I no da hear there talk
I'm a superstar, nothing go touch my crown
Nothing fit stain my white, if I pull up in a Bottega
Bottega

Superstar, superstar, I da vibe I da give dem kpa
All the girls Dem da feel the vibe, when I drop them da dance along
Superstar, superstar, If na vibe i da give dem kpa
All the girls dem da feel di vibe, when I drop them da dance along

I no da wait for another man, I da carry my cross, I da talk my mind
I know da hate, I da free my mind, only money stuff, I da put my mind
And my mama don pray, pray for me, say my hustle go pay
And nothing go block my way, and my blessings go full my lane

Sometimes I da ask myself, which kind thing come da happen for here
Na only God be da one, wey go save us for here

E don tey, man don da hustle no pay
Man gat Oluwa, no go fear, so me i still da focus my day, my day

Dem give me gualala, drilling for the center o
I still da try, I da strive, I no semper
You give me ginger, I go pass em to di other
I am a preacher, of the gospel with no Alter

Steady give dem fire with no bomber
Na me da command I get soldiers, wey be gangster
And if you para, we go conquer with no order
I look small, but my nigga don't try

Na me be small boy, wey go carry your mata
For my head, drop am for my leg, play em to the net
I don score, it's a goaaal, so my nigga don't check
I'm a superstar, nothing fit touch my crown

Nothing go stain my white
If I pull up in a Bottega, Bottega
Superstar, superstar
I da vibe a da give dem kpa

All di boys dem da feel di vibe
When I sing, dem da dance along
Superstar, superstar
If na vibe i da give dem kpa

All di guys dem da feel di vibe
When I drop, dem da dance along...
Thanks for watching

Written by:
Princely Bessong

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

PrinceKid

View Profile