PrinceKid - Dakun

Ya, ya, ya, ya
Princekid Ai
Baba gbo
Dakun gbe be mi oh
Ya ya ya ya
Hmm
Now I won start to da Hussle
As I step out I da pray for ur blessings
Make I no jam wetin pass my muscle
Asa da go I da ask for your guidance
Oh Lord, make I no lose God
Anything dem plan make I jump and pass
Family da wait make I bring some bars
Na you give us life you no fit loseguard..
Baba gbo
Gbo adura mi
Ma je karayé fi mi kpa
Ma jé kon gba onjé lénu mi
Baba gbo
Gbo adura mi
Ma je karayé fi mi kpa
Ma jé kon gba onjé lénu mi
Shey na u da bless
Shey na u da pamper
Whether we good or bad you still da shower
Blessings rekpete
Make you show us love
Make we smile like Jegede
Make we dance to sounds wey
Them put some shekere
Many many things I don't see
As I leave my own family
See Baba da kunjo
Make you turn my shame to my glory jo
Toban wa mi wa
Make you show dem blind spots
Steady ah da grind
Make you show me that love
Baba da kunjo
Make you turn my shame to my glory jo
Topan wa mi wa
Make you show dem blind spots
Steady ah da grind
Make you show me that love
No be say I too da stress
But I no want carry last
Nah mi be the first
A da strive a da try not to carry last
Destiny go speak for me
Nah by grace men I steady fast
According to your words
For your book by your name
We go conquer all
Baba gbo
Gbo adura mi
Ma je karayé fi mi kpa
Ma jé kon gba onjé lénu mi
Baba gbo
Gbo adura mi
Ma je karayé fi mi kpa
Ma jé kon gba onjé lénu mi
Elija
Elija
Elija
Elija
Da kunjo
Gbe be mi
Elija
Elija
Elicha
Elicha
Da kunjo
Gbe be mi o
See baba da kunjo
Make you turn my shame to my glory jo
To ba wa mi wa
Make you show dem blind spots
Steady ah da grind
Make you show me that love
Baba da kunjo
Make you turnn my shame to my glory jo
To ba wa mi wa
Make you show dem blind spots
Steady ah da grind
Make u show me that love
Baba da kunjo
Mummy mi ben nilé
Baba da kunjo
Dadi mi ben nile
Baba da kunjo
Mumi mi ben nile
Baba da kunjo
Dadi mi ben nile
Won ben nile
Won be nile
Baba da kunjo
See baba da kunjo
Make you show dem blind spots
Steady ya di grind


Written by:
Princely Bessong

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

PrinceKid

View Profile