Dorothy Tuash - Your Love

You dey make me crazy for your love
Make me drowning in your love
Oh na na na for your love
Boy who the fuck you think you are
After all these years shey na me you wan buga
You dey gimme fake love, you say no fuga
Sey my love is blind but I fit see pass Ruger
It was all lies cos you play me like a superstar
You told me that mi casa es su casa
Till I caught you with Natasha and Vanessa
Boy you do me dirty-ty
You run me street on the main road titi
You serve me breakfast you come put fisi
I heard you've been around Lagos city
And sometimes sometimes I wan go back to you like aditi
The kind of love you give me is addictive
But you no get pity for me ay ay ay
You dey make me crazy for your love
Make me drowning in your love
Oh na na na for your love
Go bananas for your love
You dey make me crazy for your love
Make me drowning in your love
Oh na na na for your love
Go bananas for your love
See my love is your love
But is your love my love
Say you put no one above
O boy you dey paro, o n paro
You told me that tingaza
You were chillin where your niggas at
Dem snap you like Picasa
For the club wey you dey spend aza for Amaka
Boy you do me dirty-ty
You run me street on the main road titi
You serve me breakfast you come put fisi
I heard you've been around Lagos city
And sometimes sometimes I wan go back to you like aditi
The kind of love you give me is addictive
But you no get pity for me ay ay ay
You dey make me crazy for your love
Make me drowning in your love
Oh na na na for your love
Go bananas for your love
You dey make me crazy for your love
Make me drowning in your love
Oh na na na for your love
Go bananas for your love
You dey make me crazy for your love
Make me drowning in your love
Oh na na na for your love
Go bananas for your love
You dey make me crazy for your love
Make me drowning in your love
Oh na na na for your love
Go bananas for your love
I say who be Folake
You say make I dake
You dey form Mr Money like asake
You driving me crazy better park well
Park well, better park well


Written by:
Oluwaseyi Adeneye, Olutoyosi Adeneye

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dorothy Tuash

View Profile