Miles Answer - 232 (feat. Eddie vybes)

Be nice to people
Cause that might be the last time you see each other
Everybody going through something
Young brother get happiness in drugs
Don't criticize what u know nothing about
I said king square somebody say no it's round about

Well I guess everyone is right
Despite how wrong it might seem to you
I cry alone and smile when am with you
You can't help but mock me
If things go side ways with us
That's why I can't share my pains with you
It's late time is 2 :32
Depression is getting close to me

Incase I ain't here tomorrow
I hope my song give u a reason to open ur 32
Life been showing me a lot and am just in my twenties
Nigga be like miles why so many sad song
Yeah bro

I nor fit talk about Wetin nor Dey do me
Blunt and pills seem friendly
Than humans
Lies and hatred is like data

Everybody Dey use am
No many featured song
Cause my sound is different
I pour my heart in my lyrics
Even devil Dey feel am
2am in the morning
Still awake Dey think of money

I carry my cross for back
No pain and no gain
Buh na Wetin man go do
The version of me you have in your head
Is not my responsibility
If you think say I get or I nor get

Nah you sabi
My doings fit put you for thinking
Still I nor need to explain my self to you
When I know say you go listen
But not believe
So who you
Nor hit me with the word
I forgot you

You know me nor mean say you be my friend
My blood my blood
I know the real and the ones wey Dey pretend
Not how far but how well
Love nor be loyalty
It take the wise to understand This
Giver na giver
Person fit get and still choose not to give
I nor fit vex for you
Because I bill you
And you nor chest
Rather i vex for myself wey nor get
If he easy
I for get

Thief wey carry gun
Nor Dey stretch hand follow window
Na money wey papa emeka nor get
Na make he wife come out For church
As widow
Old man wey tell small pikin sorry
Nor be small pride he drop
The last Person wey send me aza

Nor be small slap he chop
Sapa nor funny
Omo me don learn
I nor fit learn again
Na water you enter come out
Which one be you baptize
You make hate full your heart
Who give you born again
2:32
Life hard but try Dey shine ur 32

Written by:
Isaiah Nelson

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Miles Answer

View Profile