Ighi Avel and Mode ODT - Nothing Matters
Onnnanannaaan
Uhh yeah
IGHI is the king o the zone ahh yeah
Jailer jailer why you take my heart and box
Lover my lover why you do me thinks like this
But as a sharp guy I nor fii to dull my runs I gatto to shoot my shot
But as a sharp guy I nor fii to dull my runs need that body for long time
Tinini tanana
Naso my body dey do me do me
Tinini tanana
Naso my body dey do me do me
They way you do me baby,
I be feeling like I need more moments with you babe
Oh my freaky lady
I be feeling like I wanno make babies now
I just want to
Show you loving and if I cannot prove all of that
Why am I ready to do all this baby
Is crazy how I will never know ooo
But Nothing matters
Nothing matter
Nothing matters
Nothing matters
Nothings matter
But nothing matters
Nothing matters
But Nothing matters
Kokokoro kokoro ohh
Baby you my alleluia
cnd anybody wey try you I go loose guard follow am
Oyah bring am down
Sey make you nor dey form
Baby i go hold you down forever
Oyah baby bring am down
Sey baby nor dey form
Dey I go hold you down forever
Pronto konto Oyah jegalize
Baby You make everything go legalized
Like ih Nigerian currency
Nor go fall my love
Dollar dollar
cnd I don fall for you
Baby I just wan dey for you
cnything I give am to you
Shawty show man shawty dey eehhh
But Nothing matters
Nothing matter
Nothing matters
Nothing matters
Nothings matter
Baby nothing matters
nothing matters
Nothing matters
Nothing matters ehhh
She say take two on daily but I fii give you love on a normal
She say take two on daily but I fii give you love on a normal
On a normal normal normal normal.
Written by:
Igho Emuesiri
Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music
Lyrics powered by Lyric Find