Bracket and P-Square - No Time [Album]

No time eh ah
Na Bracket le
Ape planet
Peter and Paul dey don kolo eh
Na na no time eh
That's why me I say make i yarn tori eh
The thing the thing wey dey vex me eh
Na the same thing wey dey vex you eh
For this world the good dey die
And for the bad na them dey survive
See I don try make I ask God why
E con be like say i dey waste my time
Oya everybody make una dey joli eh
Make una throw una hands in the air

If you wan do good
Make you go cold eh
Without it some people go scatter your brain
Na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh

Na this thing dey make me kolo eh
Better thing better thing no dey last eh
If you dey hear me no doubt me eh
Believe me that na true story eh
Walahi everybody no time eh
See our name na the Bracket
Before we do that song happy day
But now we don comot with yori yori eh
I say everybody make una dey joli eh
Make una throw una hands in the air
If you wan do good make you go cold eh
Without it some people go blow off your brain

Na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh

Eh eh chai se una dey see una de see
As Peter and Paul and Bracket
Them don dey go them don dey go
I remember when we do gbedu last night them dey don kolo
Them say we no sabi sing eh
Some say na only dance we dey dance eh
We con bring back bizzy body eh
Temptation them say na copy copy na copy copy eh
We go back again and bring do me and roll it le
With a good video wetin remain eh

Na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh Chinekeme
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh awalamme
I say na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh

E ye e ye e ye e ye
E ye e ye e ye e ye
E ye ahn ahn e ye
Everybodi le eh
E ye e ye e ye e ye
E ye e ye e ye e ye
E ye ahn ahn e ye hmn hmn hmn

Omo no time eh no time eh better thing no dey last
No time eh better thing better thing no dey last eh
Na Bracket eh
Peter and Paul dem don kolo eh dem don kolo eh
Today na today
If e dey do you yori yori eh

But everybody make una dey joli eh
Make una throw una hands in the air
If you wan do good make you go cold eh
Without it some people go take you dey play play

Na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh eh

Na this thing wey dey make me iye iye
Kolo eh kolo eh kolo eh iye iye better thing better thing no dey last eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh
This thing wey dey make me
Kolo eh kolo eh kolo eh

Na this thing wey dey make me
Kolo eh omo no try kolo eh no try oo kolo eh beta thing beta thing nor dey lasti ye
This thing wey dey make me no try oh
Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh beta thing beta thing nor dey lasti ye
I say na this thing wey dey make me
Kolo eh better thing nor dey lasti eh na Bracket Peter and paul don dey kolo eh

Written by:
IHEANYICHUKWU ALI, NWACHUKWU OZIOKO

Publisher:
Lyrics © HAITIAN MUSIC INDUSTRY, Downtown Music Publishing

Lyrics powered by Lyric Find

Bracket and P-Square

View Profile