Winnie Jake - Abayomi

I want to see
See you with me
That's how it should be

Na you fi open my door
My no 1 nothing more
If dey like mey dey enter the floor

Cuz without you I swear baby nothing feels right
I can't describe how I'm feeling inside

Don't you see
What you do to me
No go leave me oh oh oh
Abayomi oh
Wetin you do me oh
Na you I want oh
Abayomi oh

Shout out to me
Me wey fi tell you my dream yh yh
I like testimony yh yh

I no be the shy girl you know
If I love you so you go know yh yh
We go start from below yh yh

Cuz without you I swear baby nothing feels right
I can't describe how I'm feeling inside

Don't you see
What you do to me
No go leave me oh oh oh
Abayomi oh
Wetin you do me oh
Na you I want oh
Abayomi oh

Abayomi oh
Wetin you do me oh
Na you I want oh
Abayomi oh

Don't you see
What you do to me
No go leave me oh oh oh
Abayomi oh
Wetin you do me oh
Na you I want oh
Abayomi oh

Cuz without you I swear baby nothing feels right
I can't describe how I'm feeling inside

Written by:
Winnie Jacob

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Winnie Jake

View Profile