Winnie Jake - Agape (feat. U.B.O.N.G)

WJ yeah

I no go fall hand
Trust me
I no go disappoint you
Baby na God's plan
The love wey we get
Must to come true

When they see us
They farabale
They no fi to
Stop our love oh
Haters go run
And clear
No space for
US to share

Me ya me ya me ya aaah
Ahh
Your love e sweet oh
Ahh
Me ya me ya me ya aah
Ahh ah ah

Baby come dance
With me
Baby come sing
With me
You're the only one
Company
Wey I want
Close to me
Who go fi
Near your side
You're the only
One by my side
No be agape love
Be this
Na obonge one
Be this

Say you got me
Girl I swear you got me
I look in your eyes
And I see the one that's for me
And girl I promise that I
Will never leave you
So tell me what you want
Tell me what you need
And I promise girl
I will come through
So if haters like
May dey fight
Love is right
Believe the hype if dey no like
Na dem no ooo
But if love is right
Believe the hype
Baby girl we'll be fine
And trust me girl we will grow o
It's been awhile
I've been searching for you
Na your love I'll never lose
Never take you for a fool
Baby don't be acting
Like you don't know
You're the only one

Baby come dance
With me
Baby come sing
With me
You're the only one
Company
Wey I want
Close to me
Who go fi
Near your side
You're the only
One by my side
No be agape love
Be this
Na obonge one
Be this

Respect my own
Respect the owner
Respect his own
Respect the owner
Respect my own
Respect the owner
No be agape love
Be this
Na obonge one
Be this

Baby come dance
With me
Baby come sing
With me
You're the only one
Company
Wey I want
Close to me
Who go fi
Near your side
You're the only
One by my side
No be agape love
Be this
Na obonge one
Be this

Written by:
Winnie Jake, Winnie Jacob

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Winnie Jake

View Profile
Agape (feat. U.B.O.N.G) - Single Agape (feat. U.B.O.N.G) - Single