Miles Answer - Female Pains (feat. Petsy)

Some girls wey nor fine or get character self
Get lucky for relationship
Blessing just post another whip
Wey he guy buy for am
Ashawo for that matter

This na love
But some say na kayamata
Relationship na luck
If you like you fine Sabi cook get character
He nor still sure for you
Some guys out there na lie for there mouth
Them fit spend on you
Just to fuck ur pussy scatter
I want this I want that
Dey find boy wey fine get money still dey trend
Wahala for who nor like better thing
Nah so  sister take fall victim
Now nah her nude video dey trend
Some road might be good In the start
But bad in the end
Nor be all rich you go bed
18 years old girl dey Find serious relationship
You see relationship finish
Them don break ur heart now
Relationship na yr mate
Love is good
But you nor get career to build
Now ladies is all scared of relationship
Cause our brothers too dey do
One boy seven serious relationship
He get one wey Sabi nack
Go reach the one wey sabi sweep
The one wey dey cook
And the one wey dey sleep

Nigga you good in playing game
But try know say na person pikin u dey fool
Girl wey use her mind wet for you
Different from girl wey you pay
No man is perfect before 
But Make sure it worth it
Before you break up

Some heartbreak cause more than pain
The young girl nor fit believe in love again
If you ain't seeing her in your future
Tell her on time
Nor go dey waste person pikin time
Nor do wetin u nor go want make person
Do your sister or girl pikin
You ain't ready for child yet
Then stop skin to skin

Written by:
isaiah Nelson

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Miles Answer

View Profile
Think Positive Think Positive