Miles Answer - My Mia Khalifa

Instead for you to dey pray for me for night
When I don sleep
You nor go fit but you Sabi carry my phone
Dey search for wetin you nor keep
For ur mind I don doze go
For the little wine wey I sip?
You the jealous type I know
But try calm down
Your mind dey up
Why are  you so suspicious of me?
Dey  look if my trouser dey zip up
Who man go love na him go love
Or you too sabi fuck
Nor dey bite the cap
Na bj I am to
You see wetin I dey talk
Calm down my love you

Prick u nor Sabi suck
Forget pride na me u dey do am for
Watch and learn from Mia khalifa
Wetin you dey use ur sub for ?
Be my porn star
My mia khalifa
Blunt with me girl 
Am whiz khalifa

I gat you baby
Don't ever shiver
Anybody put hand I surely cut am
Let's turn this sex to match
Give me head I give you head
Nobody vex
We settle score for head to head
Am a sex freak you know
We start for  chair end am  for bed
You don try stand and deliver?
Na new update
Be proud about me
Tell your friends say ur guy dey deliver
My Man got a long thing very long like ruler
He Bounce on me I call him my  rugar
Body so sweet don't want to share with another
If na fight I ready fight like vuga
I like as u dey use me brag
Calm down my love you
Wetin be phone wey I nor fit open for you
Na WhatsApp u dey run go check

Anytime I dey press phone
Person post my pics
Na the caption u dey first check
You supposed be detective
U too suspect self
Life don spoil finish
Where una dey see mind dey tell girl
You nor want again
When u just fuck finish
Mouth u nor gree kiss
But na ur dick she just suck finish

Written by:
isaiah Nelson

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Miles Answer

View Profile
Think Positive Think Positive