Dollah Boi - One Day

From a Lerva to Pupa
And from a Pupa to a Butterfly
Na small small we dey grow
We go fly one day for sure

Some people don dey ask me why?
Dollah Boi
Why're you running?
When you should be flying

I say na process you should know
You no go reap
What you never sew

I'm on a runway
Man craze
Doing 90 knots
See my eye red
My legs don tire
But my mind dey
I'm focused on my goals, oh yea

I will
Fly one day
Just one day
The air will carry me up

I will
Fly one day
Just one day
The air will carry me up

Na from river wey we don dey flow
Dey enter ocean
Meander around the obstacle to destination
I know you never see this kind determination
Oh oh oh
Oh oh

Different vibez so they cant overstand
Different knifes wey dem stab me from back
But they cannot hold me down no
I keep on moving am no zombie tho

I will
Fly one day
Just one day
The air will carry me up

I will
Fly one day
Just one day
The air will carry me up

I'm on a runway
Man craze
Doing 90 knots
See my eye red
My legs don tire
But my mind dey
I'm focused on my goals, oh yea

Written by:
Richie Sunday

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Dollah Boi

View Profile
Higher Higher