Sammy Majestic - Pressure

Huhhh
Hummm
Sammy YelSwagar, Noh Nuh

Bunkuma Lele
Bunkuma Lele
Bunkuma Lele

Its been a long time that i had A sweet night
Steady thinking that i can not let go
Always wanna live a good life
(Gat my guards up)
Mek i no fall my mum hand

I wanna keep on flexing on a low key
More than plenty, matters wey my eye don see
I'Ve got my heads on deck, so i Cannot give up
So no go dull my viiiiiiibe

So many boys inna the ghetto
They ma looking for a daily Bread
Mek dem no go fall the hands of their family and friend oh
That are looking up to them oh
You should know what i mean
Many pressures man dey face oh
But they no fit to talk oh
Dey just dey jaiye lo, so you see the pain oh
That lays in hearrrrrrrt...

You know the pressure gat me feeling so down
And the feelings gat me liquor all night
Cus you know this feeling gat Me high all day
Gat me high all day

Bunkuma Lele
Bunkuma Lele
Bunkuma Lele

Soldier go, soldier comes
E no matter how e be, barracks still remains
Burden comes but it doesn't go
If you see on my own biko understand me

No be pride, i no dey form
I just take all my things the way i fit raise
Government, e don fail
Paddy man, na all man for himself

Oluwa bless my friends and families
More life to my enemies
For them to see me shine and
My name to be remembered
Even wen i don dey rest, who wey god don bles
Ain't nobody course o
Blessings, flex oh

Oluwa bless my friends and Families
More life to my enemies
For them to see me shine and
My name to be remembered
Even wen i don dey rest, who wey god don bles
Ain't nobody course o
Blessings, flex oh

You know the pressure gat me Feeling so down
And the feelings gat me liquor All night
Cus you know this feeling gat Me high all day
Gat me high all day

Bunkuma Lele
Bunkuma Lele
Bunkuma Lele

So many boys inna the ghetto
They ma looking for a daily bread
Mek dem no go fall the hands Of their family and friend oh
That are looking up to them oh
You should know what i mean
Many pressures man dey face oh
But they no fit to talk oh
We just dey jaiye lo, so you see The pains oh
That lays in hearrrrrrrt...

Written by:
Samuel Ananaba

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Sammy Majestic

View Profile