Remember All 3 - Oremijaye

Nor be every talk you suppose reason
You get bar, but you nor fit live free
If you show yourself, then the next thing na "bros hwfr?"
You post chain, you collect billing
Harassment for your own riches
And if you nor give now, Dem go say you stingy like mad

On a normal, you nor fit please everybody
So stop to dey try, just go and spend your money
Leave them to talk, e nor go sabotage your peace
Make you stay happy, na that be the Koko, and the main thing

Oremi Jaye Jaye o o o Jaye
Shebi na you make the money (money o o o)
Then anyhow you choose to spend it (spend it o o o)
E nor concern them
E nor concern them

If your thoughts don dey differ
Them go say the money don dey sweet em
Eventually you go turn bad person to anybody wey never make em
Opinions everywhere
If you wan take na still your choice
Hold yourself well make you nor fall
Cause if the money run, Dem go stop to talk

Oremi Jaye Jaye o o o Jaye
Shebi na you make the money (money o o o)
Then anyhow you choose to spend it (spend it o o o)
E nor concern them
E nor concern them

Oremi Jaye Jaye o o o Jaye
Shebi na you make the money (money o o o)
Then anyhow you choose to spend it (spend it o o o)
E nor concern them
E nor concern them

Oremi Jaye Jaye o o o Jaye
Shebi na you make the money (money o o o)
Then anyhow you choose to spend it (spend it o o o)
E nor concern them
E nor concern them

Oremi Jaye Jaye o o o Jaye
Shebi na you make the money (money o o o)
Then anyhow you choose to spend it (spend it o o o)
E nor concern them
E nor concern them

Written by:
Ikponmwosa Osazuwa, Osayomwanbor Osazuwa

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Remember All 3

View Profile