Ighi Avel x modeODT - Still Want

Uhhhh yeah
I like this music
I like the way you
Love me
Love me
IGHI is the king of the zone yeah Yeah

Girl I for like package you
And I for for like dey with you uh
The king for like package you
And I for like dey with you uhhh

But girl you to dey form
Girl you too dey form
Girl You too dey form
Girl you too dey form
You dey for my mind
Swear I nor dey lie
Girl you too dey form
Girl you too dey form

Tell me Wetin be the matter
And I go fit run am
You wan turn me to Maga
Baby send ih your aza
You Knw sey as a sharp guy
Nor go too cap
This your back side go cause sight Scene
Make all the bad men here to dey Sing
Ikelebe ohh Ikelebe ohhh

Girl I for like package you
And I for for like dey with you uh
The king for like package you
And I for like dey with you uhhh

But girl you to dey form
Girl you too dey form
Girl You too dey form
Girl you too dey form
You dey for my mind
Swear I nor dey lie
Girl you too dey form
Girl you too dey form

Tell me Wetin be the matter
And I go fit run am
You wan turn me to Maga
Baby send ih your aza
You Knw sey as a sharp guy
Man nor too cap
This your back side go cause sight Scene
Make all the bad men here to dey Sing
Ikelebe ohh Ikelebe ohhh
Wooo uh woo uh
Yeah
Eminado eminado
Girlie use me to dey play games
Like Ronald like Ronald
Other girlies them dey
Rocky their body
Rocky their body
Rocky their body for Me
IGHI make dem ladies
Rocky their body
Rocky their body
Their body down low

So if you help me see ego
Make you tell am
I don go
Make you tell am mi don
So if you help me see ego
Make you tell am
I don go
Make you tell am I elope
Uhhh

Girl I for like package you
And I for for like dey with you uh
The king for like package you
And I for like dey with you uhhh

But girl you to dey form
Girl you too dey form
Girl You too dey form
Girl you too dey form
You dey for my mind swr I nor dey Lie
Girl you too dey form
Girl you too dey form

Tell me Wetin be the matter
And I go fit run am
You wan turn me to Maga
Baby send ih your aza
You Knw sey as a sharp guy
Man nor go too cap
This your back side go cause sight Scene
Make all the bad men here to dey Sing
Ikelebe ohh Ikelebe ohhh
But I still want your loving
I still want your love
I still want you all girl
Sweet like ebelebo
Sweet like ebelebo
Sweet like yeah yeah
IGHI is the king of the zone
It's mode on the track

Written by:
Igho Emuesiri

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Ighi Avel x modeODT

View Profile