Natty Miller - Spotlight (feat. Livingstone)

Wattabambam
Mmm

E get as e dey do me, do me, do me
E get as e dey be me, be me, be me
My journey for the meat No be mouth
E get as e dey be no be chaise
But if I tell you
You go feel say I dey whine you
Oluwa be my guide, wey my bible
Cast and bind any idle
Jump and pass any hurdle
Dem talk say we no know book
Forget say we don go school
If to say I run jungle
Believe say I no fumble

I'm on my way, I'm in my way
Torí woń wań mí
I'm on my way to spotlight
I'm on my way to spotlight
I'm on my way, I'm in my way
Torí woń wań mí
I'm on my way to spotlight
I'm on my way to spotlight

Surulere
Surulaye
Mofe olowo, mofe lola eii
Brother believe in yourself
Nobody dey sell bobo juice for here
Nobody carry come, nobody carry go o
Soji yourself, no be curse
Mònikò fijeje, fijeje shey o
Fijeje fijeje, shey o
Surulomàje, Surulomàje
Fijeje fijeje shey o
Whether you hustle for church or you hustle for street
Fijeje fijeje shey o
Whether you hustle for ghetto or hustle for zanga
Fijeje fijeje shey o

I'm on my way, I'm in my way
Torí woń wań mí
I'm on my way to spotlight
I'm on my way to spotlight
I'm on my way, I'm in my way
Torí woń wań mí
I'm on my way to spotlight
I'm on my way to spotlight

Dem talk say we no know book
Forget say we don go school
If to say I run jungle
Believe say I no fumble

Written by:
Livingstone Omoragbon, Ogo Seyi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Natty Miller

View Profile