Iblack Moni - Loose Guard (feat. T west)

(Ah ah ah ah ah)
Na who no sabi do tins na them Dey use am for
Give a man money na you go know know know
Me I no won cap no more (comalor)
I no won cap no more
(All all all)
All of the stress me see
Hold me tight make me I no go looseguard oh
(No no no no)
Make I no confuse oh
Some other girls dem Dey fall hand oh
But me iblack I no Dey looseguard oh
No no
Me I don see yanch oh
Me I don see life oh
Iblack iblack
Nothing you go show me wa me I never see la
Wa me I never see at all
Me I never see at all
Blood
Count now count now
1.99
1999 I don see
And ya know oh
Give me money I go do anyhow
Give me love I go do anyhow
Ola
Shey you Dey see me for lag
Fine fine girls for my coner now
Some of them make me wanna do dada
Ola
Shey you Dey see me for lag
As I bust Out I scatter da place
Fine girls for my junction dem don Dey jons oh
Guy dem don Dey jons oh
Me I no sabi to Dey yan too much
Spray spray
All da girls and them know my name
They want I come I bust oh
Hold me tight make me I no go losguard oh
No no no no
Make I no confuse oh
Some other girls dem Dey fall hand oh
But me I b I no Dey losguard oh
No no
Me I don see hard oh
Me I don see life oh
Iblack iblack
Respect
Walking to the end of the tunnel
Until I see light
Nothing dey shark me again
I don see life
This is real life
The thing wen she carry for waist
No be small
baka dey give life
If no be ur way no other way
Ur body was a movie
I go die another day
So rain rain go away
And come another day
Me and my baby wants to play
Bad energy stay far away
If I was gone
I would be right back
And I go show up with iblack
Baby girl we on the right track
Put a hook right there
We on the right track
Ye ye ye
Nobody here here here here
Nothing way Musa 4 gate
No Dey see
Same Musa don dey travel overseas
Hold me tight make me I no go losguard oh
(No no no no)
Make I no confuse oh
Some other girls dem Dey fall hand oh
But me iblack I no Dey losguard oh
No no
Me I don see yanch oh
Me I don see life oh
Iblack iblack
Nothing you go show me wa me I never see la
Wa me I never see at all
Me I never see at all
Blood
Count now count now
1.99
1999 I don see
And ya know oh

Written by:
Gabriel Onoakpofure

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Iblack Moni

View Profile