Geezyshore, Kingeorge and Moefasa - Wetin Dey Sup?

Comot the wasteman sharps
The g dey talk too much
I no get time for yarns
We still dey find these bucks
She told me ice me up
I told her climb this gun
Pull up the venue, burst the place
I still dey find the boss
They hate that they can't be us

Niggas wey dey owe me kpa dey gimme story like
wetin dey sup?
Told them stop fucking with us
I get boys wey go take you to God
We up all night tryna get racks yunno we out here getting the bucks
Tell wasteman wetin dey sup
Tell bigman wetin dey sup? 2x

Cause I no vibe with you
You wan come try me, wetin dey sup?
Dey your lane you wan dey check me?
You don dey ment to wetin occur
Person wey no fit be my Gee
Dey find way to call me him bros and we no discuss...
That guy sef go be my target he must get him shot
Call me alpha the mighty ojini
Grace too fat even if I'm skinny
Pepper dem the nigga be chilly
Random girls be calling me 'sweetie,
Gimme, something big and too heavy'
Very soon I go own the whole city
Drill rap chief be feeling like Diddy Diddy

Niggas wey dey owe me kpa dey gimme story like
wetin dey sup?
Told them stop fucking with us
I get boys wey go take you to God
We up all night tryna get racks yunno we out here getting the bucks
Tell wasteman wetin dey sup
Tell bigman wetin dey sup? 2x

Man too sharp
Manna feeling good I dey move ahead
Eh
I no plan to jam any oppo
But if I catch any other one I go break him head

Shut down the place and get out
I ain't got time for friends
Just me, music and my fucking brothers
All of my men dey para
If you ain't got money in your mouth, I'll advice you to please just sharap
Out run boys like Mohammed Salah
Shauty see kpa she's calling me Dada
But I ain't never had no kid
Your chick wanna kiss my lips
Jesu Christi! resurrected the game
You boys can't be on my shit
I bought your chick Patek just so she can check and see it's my fucking time
1k for every line
Talk twice, I Bury the guy
A verse cost more than your iPhone g
No cap just hoodie and shades
Came thru with the silliest wave
Shawty wanna come over and stay
Don't think that you're wise or sneaky man
We get like 200 tapes
Snake niggas I don't want no disrespect
My killys dem be on the way

Niggas wey dey owe me kpa dey gimme story like
wetin dey sup?
Told them stop fucking with us
I get boys wey go take you to God
We up all night tryna get racks yunno we out here getting the bucks
Tell wasteman wetin dey sup
Tell bigman wetin dey sup? 2x

Written by:

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics powered by Lyric Find

Geezyshore, Kingeorge and Moefasa

View Profile