Dollah Boi - Chop Life

I come chop life
I come live my life
I come build house
I come flex my life
Allow me make i live my Life
You get life and i get my own life too

Tell me why you looking so flashy
Tell me why you looking so classy
I say e be God no be magic
No be say i fly pass all the flyers
yea yea yea
I don tey for this game when you talk to me boy show some respect
say na the way Dollah Boi dey chop life de Carry Fine Fine girls
I turn water to juice
yea yea yea
Make i live my life o
yo yo yoo
Make i live life sofree sofree
yea yea yea
Abeg turn the music up oh
yo yo yo
Water to Juice oh
yea yea yea
Make you come my groove
yo yo yo
Everywhere don burst oh
yea yea yea
Make you turn the music up oh

I come chop life
I come live my life
I come build house
I come flex my life
Allow me make i live my Life ah ah
You get life and i get my own life too

I want live life
I want chop life
I want live in Dangote body
I no make friend with Anybody
nobody, Iyalaya anybody
Make i live my life
Make i live my life oh way

I wanna chop this life
follow me chop this life oh way

Follow me
chop life
yea yea yea
thats right
All ah dem youth o Stand up
Work hard o and chop life

I come chop life
I come live my life
I come build house
I come flex my life
Allow me make i live my Life
You get life and i get my own life too

I come chop life
I come live my life
I come build house
I come flex my life
Allow me make i live my Life
You get life and i get my own life too

Written by:
RICHIE SUNDAY, TIMOTHY FOGLE

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Dollah Boi

View Profile