Dollah Boi - Friday Night

Wahala no dey finish
Wahala everyday
Erima wey dey give me trouble
Mama dey too complain
But
Issa Friday night
I wanna free my mind and jaye
Issa Friday night
Oh make I clear my mind and jaye
Jaye gan gan - gan gan
Abeg follow me jaye
Jaye jaye
Come come make you follow me shaye
Shaye gan gan - gan gan
Many problems
How to solve em
Na weace
But the means no dey
I Dey pile em
Lagos hot
Problem for danfo driver
If you dey go ojodu Berger
Make you take am sofree
Suffer suffer
Hunger hunger
Every corner
Niger delta
Man dey tire oh
Man dey tire eh
Issa Friday night
I wanna free my mind and jaye
Issa Friday night
Oh make I clear my mind and jaye
Jaye gan gan - gan gan
Abeg follow me jaye
Jaye jaye
Come come make you follow me shaye
Shaye gan gan - gan gan
Interlude:
Vocal chops
Wahala no dey finish
Wahala everyday
Erima wey dey give me trouble
Mama dey too complain
Ooooo
Suffer suffer
Hunger hunger
Every corner
Niger delta
Man dey tire oh
Man dey tire eh
Issa Friday night
I wanna free my mind and jaye
Issa Friday night
Oh make I clear my mind and jaye
Jaye gan gan - gan gan
Abeg follow me jaye
Jaye jaye
Come come make you follow me shaye
Shaye gan gan - gan gan

Written by:
Richie Sunday

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Dollah Boi

View Profile
Higher Higher