Krazy Rymz - Grace

Coming from nothing
It was Gods Grace
Cos I remember we had nothing
Lost my father at a young age
I remember I was 14
Everyday Na package
Family dem bone face too
But Jehovah no dey forsake
On God we go make it through
Omo I thank the Lord o
Everyday we hustle and grind
Man grind long time for the bag
Bonnie and Clyde
My Kele she dey by my side o
She say she go ride for me
When nobody dey for me
Na who go ride for you
When nobody dey for you
My brother can't you see
Can't you see all the things
Wey dem talk say we no fit do
We don do am
We don see am o
Omo we don make am o
My man can't you see
All the bridge wey dem tell us
We no fit cross and all the roads
We don cross am
We don make am o
And dem don see am o

Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah

One time for my brother wey dey do time
Man ah hustle fi the bread for a long time
E sure for us I no go lie it's about time
Wey we go collect all the things wey dem deny
Two time for my girly wey dey try try
Me see a wife in you for a long time
E sure for us I no go lie it's about time
Wey we go buy all the things wey we wan buy
No jokes on me
You know I love this life
You know man no fit die
Hustle for the cheese
Make you enjoy your life
You know man love this life

Coming from nothing it was Gods Grace
I remember we had nothing
Lost my father at a young age
I remember I was 14
Everyday Na package
Family dem bone face too
But Jehovah no dey forsake
On God we go make it through

Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah

Written by:
Ogbeche Sunday

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Krazy Rymz

View Profile
Time and Chance - EP Time and Chance - EP