Krazy Rymz - How i feel

Oh baby oh baby
If I should I tell you how I feel
I hope you understand
If I should I tell you how I feel
I hope you understand me baby
Cos

Sometimes sometimes
Nigga wanna relax and rest my mind yeh
Too much pressure for this life
Me just wan chill and cool off my mind yeh
I no wan stress no more
I just wan live my life on a low
If na one bottle chill I rest my case
Weda trigger or Na kpo Yeah
Me and my real niggiz
And the Kele dem
Wey dem love me for real nau
I no want wife for now
I just want one
When go dey beside me now
Cos sometimes sometimes

If I should I tell you how I feel,
I hope you understand me Cos
Two wrongs cannot make a right
And two lives cannot be the same No
Anywhere wey I dey
Make you know say I get you for brain
We coming from a place so far
Nobody knows
Me and you low key
A whole me and you
Who no know the journey of our story
Ojò Ojò
Onyo'mà babè fò
Ojò Ojò
Onyo'mà babè fò

If I should I tell you how I feel
I hope you understand
If I should I tell you how I feel sometimes
I hope you know
I hope you know
I hope you know

Sometimes
Man no gats to talk nothing
Man gats to meditating
When you understand me
When I no talk nothing
You gats to know watin I talk Cos
I'm burning down inside inside
I'm burning down inside
I need the chemistry of love
Love and attention
So when you look into my eyes
You know my problems
I look into your eyes
I know your solving
And I want to be the solution
To your everything
I know I know
Say e no easy somethings
And as a man wey I be
No be everything I dey explain sometimes
I know why Know why Know why eh

If I should I tell you how i feel

Written by:
Ogbeche Sunday

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Krazy Rymz

View Profile
Time and Chance - EP Time and Chance - EP