Smallzz Tha Razor - Mami Wota

With your coca-cola body
You go born meji for me
Our love go be times two
You fine, this one na true, aah

Shey you be Mammy water
I swear say you be Mammy water
I go die for your matter
I go give you love patapata

Apple of my eye, the only flower for my garden
Shey you no mind make your kids call me daddy
Truly I get girls wey dey call me zaddy
O ko wunmi k'OLORUN fi e shey saababi

I done dey chase money since I be sixteen
Lost virginity a year before I was sixteen
Won pemi ni player, pe mo ma n gege
Your love made me hang boot, afi bi Okocha JayJay

Gbogbo igba ti nba ri ę ni inu mi ma ndun
Je npa e lerin, ki eke e le yo dimple
It's simple, ele, iwo ni mo fe ma trip fun
Baby ma fooor, me I no come here come dribble

Can I call you Cecilia, cos my eyes dey see things
Set Eniola Badmus, gbogbo ara lo fi shey big things
You fine finish, this your beauty na complete
It's nice to meet you, emi gan king of doings

I get money in case you like going shopping
Take you to the spa, lo jaiye ni Miami
Nitori tie ni mo ma shey join US Army
Don't give a fork & knife they say 'bout me

You can call me 50, for you I got 21 questions
Because this your love wan dey gimme high blood pressure
I no go hesitate to ask you this one question
The question be say oh baby, oh baby

Shey you be Mammy water
I swear say you be Mammy water
I go die for your matter
I go give you my love patapata

Mammy water
I swear say you be Mammy water
For your matter
I go give you my love patapata

It's STR Nation

Written by:
Smallzz Tha Razor

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Smallzz Tha Razor

View Profile
More of Me - EP More of Me - EP