Yemi Sax, Davido and Olamide - The Money

Ehhhh owu ahh yeah yeah
They call me the African sax oracle
Number one Naija sax boss
My name is Yemi Sax yeah gimme the money eh
Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money eh
Yeah gimme the money eh
Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money eh
Take a look at it like this
If i no get money like this
All thе shuma no look my face ehn
Them no go follow mе to my place
I dey grind and do my thing
I don dey see money since when i dey 19
When i go chop with my team
We dey pay everyone wey dey the canteen
Now we don upgrade the matter
Rolling a weekly a monthly a quarter
Now we don turn to butter
Family dey smile and we no
Get quanta jor dakun
Jen so yoruba make dem no go forget
Say baddo na baba eruku de tun
Yapa a den jaiye ori wa
Yeah gimme the money eh
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money eh
Yeah gimme the money eh
Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money
They call me the Africa sax oracle
Number one Naija sax boss
My name is Yemi Sax hey gimme the money eh
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money eh
Hey gimme the money eh
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money

Written by:
UNKNOWN WRITER, DAVID ADEDEJI ADELEKE, OLAMIDE GBENGA ADEDEJI

Publisher:
Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Downtown Music Publishing

Lyrics powered by Lyric Find

Yemi Sax, Davido and Olamide

View Profile