Krazy Rymz - My Way

Waguanso
NorNor dey ya so

I no fit kpai myself
I no go presure myself owa
I just dey do my best
Na me fit help myself Owa
Long time wey we dey this journey
Round the clock we ah hustle for the bengy
Oh my brother e nor easy for the street
Na money nai make life sweet

Say omo boy need the mula
So everyday I dey pray with my rosary
Insha Allah say we go dey alright
Based on believe everything is rosy
I tell my mother I dey hustle for lagos
She tell me say that's the land of the famous
We get the money or we die trying
We get the money and we still grinding
Cos man shall not live by bread alone
Person wey suffer suffer alone
After you chop dem no let you chop alone,
Chop alone ah
Another man bread is not my own
So when I spend me I think of home
Cos person wey broke e no dey feel at home

Ah badidipadi way
Padidipadi way
Dipadipadidi make you bless my way
Oluwa make you bless my way
Ah badidi padi way
Dipadipadidi Padidipadi way
Every day I hustle make you bless my way
Every day I grind make you bless my way

Omo what is life without the money
What is life without the bengies
Everybody want the money ye
Everybody want ah good life
Omo me i know say tomorrow is sure
But i gats hustle to make am pure
Omo shey you understand say na money be man
And if you get am no fall your hand
Every day i pray blessing come my way
Make my hustle e no go in vain o
Life is sweet o me say life is short
Anyhow e be we go make am soft o

Cos i no fit kpai myself
I just dey hustle for myself Owa
I just dey do my best
Na me fit help myself Owa
Long time weh i dey this journey
Round the clock we dey hustle for the bengies
Oh my brother e no easy for this streets
Na money nai make life sweet
I no fit kpai myself
I no go presure myself owa
I just dey do my best
Na me fit help myself Owa
Long time wey we dey this journey
Round the clock we ah hustle for the bengy
Oh my brother e nor easy for the street
Na money nai make life sweet

Ah badidipadi way
DiPadipadidi Padidipadi way
Dipadipadidi make you bless my way
Oluwa make you bless my way
Ah badidi padi way
Dipadipadidi Padidipadi way
Every day I hustle make you bless my way
Every day I grind make you bless my way

Written by:
Ogbeche Sunday

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Krazy Rymz

View Profile
Took Awhile EP Took Awhile EP