Nneka - Niger Delta

Dem come fish our water empty
Dem come chop our oil plenty
Come take resources away
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
But brother brother bros wetin
Sister sister sis

Wetin we dey do tey tey tey
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap
Wetin we dey do tey tey tey
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap

Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Lord forgive wouldn't save my soul from dying
Oga suffri oh
Oga suffri oh
Oga suffri oh
It don tey wen you dey do me like dis no no
but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell you wetin I dey feel

Wetin we dey do tey tey tey
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap
Wetin we dey do tey tey tey
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap

Tell me see wen we notice
See wetin dem do us
Where dem come take us
Dem take us go iyunda
Use as dem slave no no no no

Wetin we do dem
Wetin dem do us
Wetin we do dem
Wetin dem do us

Written by:
SVEN WAJE, NNEKA EGBUNA

Publisher:
Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics powered by Lyric Find

Nneka

Nneka

View Profile
No Longer At Ease No Longer At Ease