Waje - Oh My

Yeah yeah yeah
Pam pam pam

I don travel the world
I don see so many faces but none like yours oh
I don fall in love
I don give my heart oh baby none like this oh
I'm sitting right here wondering if you know
Then I'm thinking this should be official (Official)
Official (Official)
You introduce me as your best padi
When are you gonna make me official (Official)
Official (Official)
We talk we play we gist together
And dine and dance and leave out the mm mm
There's an additional kiss and a touch that I miss
Like your hold on my hips that's gat me wishing
Gat me wishing

Ohh oh baby baby
E get as e dey do me for body
Cos something dey tell me you're the only one for me
Oh make una leave me
No think say I don high eeh
Cos I'm pouring my heart and my soul for you

I don travel the world
I don see so many faces but none like you
None like you
I don fall in love
I don give my heart oh baby none like this
None like this
Oh my oh my
I want to be yours baby more than this
More than this
Oh my oh my
I want to give more baby more than this
More than this

See I nor dey form big girl
Wey think love no be better thing
I'm hoping
I'm open
This world too big to be alone
Right by my lung is a heart called home,
Your home

Ohh oh baby baby
E get as e dey do me for body
Cos something tells me I'm the only one for you
Oh make una leave me
No think say I don high eeh
I'm pouring my heart and my soul for you

I don travel the world
I don see so many faces but none like you
None like you
I don fall in love
I don give my heart oh baby but none like this
None like this
Oh my oh my
I want to be yours baby more than this
More than this
Oh my oh my
I want give more baby more than this
More than this (Oh baby)

Baby you dey burst my brain o
I love you I love you (More than this)
More than this

Written by:

Publisher:
Lyrics © Verse One Media LLC

Lyrics powered by Lyric Find

Red Velvet Red Velvet