Bwoy Finex - Omiemie (feat. chimmy smilingdude & Excellent Morgan)

Omiemie
Baby
When money dey
Life e dey
Sweet

Omiemie ohn
When money dey
Life e dey sweet
Omiemie ohn
Make you dey
Stand up on your feet

E loud o
Omo this one loud o
I can't feel myself
The bling bling blings
Come be my
Eminado
My ride o
Nor dey dull yourself
Sing sing sing

Love sweet
Money make am sweet pass
When igho dey
E go give you class
Make money everything
Go rhyme
No time to check time
Woah ooh

Omiemie
Baby
When money dey
Life e dey sweet
Akponawvenreno
Akponawvenreno
Omiemie ohn
Bobo
Make you to stand up
On your feet
Akponawvenreno

Omiemie ohh
Eruwunwe na miomio mon
Obuwomuru kpoghoma
Okpoghoma
Akporomiemie
Igho ri'where
Igho ri'where
Oghwo ro vwerenrin
Igho ri'where
Na money kill am o
So come and be my
Iyawo
Iyawo
Make we go
Make we go
Eyaa
Paper pass paper
Paper pass paper
Woah ohhh

Omiemie
Baby
When money dey
Life e dey sweet
Akponawvenreno
Akponawvenreno
Omiemie ohn
Bobo
Make you to stand up
On your feet
Akponomiemie
Akponomiemie

Iwho me
Wan niere
Tane' odafe
Ne iwo'moni o
Akporogbere
Vwe ki rasan
Ede vwio'fovwin oo
Igho vweran
Igho is'otu
Adje ka wen
Fokidie
Tane akpona
Guono 'dju o
Emamemu
Vwo mrena
Igho ri'where
Igho
Da día
Aye ko
Nie emamemu tchere
Body go sweet you
Oma ko
Vweran
Kir'uwhere
But igho dey 'ewe
Omawena
Kkpogho
Kir'ikebe

Omiemie
Baby
When money dey
Life e dey sweet
Akponawvenreno
Akponawvenreno
Omiemie ohn
Bobo
Make you to stand up
On your feet
Akponomiemie
Akponomiemie
Omiemie
Baby
When money dey
Life e dey sweet
Akponawvenreno
Akponawvenreno
Omiemie ohn
Bobo
Make you to stand up
On your feet
Akponomiemie
Akponomiemie

Written by:
Eferaiyena Marvellous

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Bwoy Finex

View Profile