Winnie Jake - Ride or Die (feat. Steve)

Ride or die
You be my guy
You be ride or die
Ride or die
Baby ride or die
Ride or die
You be my babe
You be ride or die
Ride or die
Baby ride or die

WJ Yeah

I get some friends
Wey go do anything
Wey go do anything
For me
In times like this when is
Kinda hard
Kinda hard to see

People wey go love you
The way you wanna be
Who go support you
In times when it's hard to live

Na we go
Pull up pull up pull up
Pull up non stop
Tell me
Who's up who's up
Make we party
All night long
All night long

Shout out to my guy
Shout out to my guys
They be my ride or die
They be my ride or die
Shout out to my girl
Shout out to my girls
Always dey my side
Always dey my side
Yeah yeah

Ride or die
You be my guy
You be ride or die
Ride or die
Baby ride or die

Shout out to my gees
Wey dey always by my side
Helping my affairs
Even passing through my fears
The ones who clear the tears
And support me from the rear
Now I've got my testimony to share
Oo oo oo oo oo

Shout out to my guy
Shout out to my guys
They be my ride or die
They be my ride or die
Shout out to my girl
Shout out to my girls
Always dey my side
Always dey my side
Yeah yeah

Ride or die
You be my guy
You be ride or die
Ride or die
Baby ride or die

Ride or die
You be my babe
You be ride or die
Ride or die
Baby ride or die

Written by:
Winnie Jake, Winnie Jacob

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Winnie Jake

View Profile
Ride or Die (feat. Steve) - Single Ride or Die (feat. Steve) - Single