Dollah Boi - Sim Card

See the love wey I get for you
Your body is calling me
This your o manamana eh
Chop my money jagbalaja

I thank God say u come my way
Yea yeA my way
I wanna play with you
Love me make I love you

Give me love make I give you love jey jey
Everyday I wanna be with you my baby
We go dey ok
Everywhere you go I go

For your love I dakpana
Fire
My love no go ever retire
No go retire no go expire

Ah baby com uka nno


As you give me that green light
I am changing your SIM card
I am a jealous lover
Jealous of you uuuu

Jay my baby
Go tell your mummy

I no go let you go o till you be my lover
You go come my house
I go your house we dutty dutty
Ababy come my house o
Ah ah baby


If no be you I no go jiggi jagga
I just healed from a heart breaker I don't chase these girls I dey chase paper
Dream chaser
Call me a dream maker

Girl abeg your body feel special
Because of you I stopped being social
To the slay slay girls on instagram
The bae stalkers
I'm a jealous lover

Landlord, not a caretaker
Baby make I no go love you end for hospital
Na critical love that it used to be
We hiked and kissed you know am used to this

Written by:
Dollah Boi, Sean Stan, KezBeat

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Dollah Boi

View Profile
Money Money